Home » “I Never Knew Power-Outages Occur Abroad” — Actress Lilian Afegbai

“I Never Knew Power-Outages Occur Abroad” — Actress Lilian Afegbai

by Olakunle Shojobi
0 comments

Lilian Afegbai, a Nollywood actress, has lamented South Africa’s erratic electricity grid. The actress claimed that before her most recent trip to South Africa, she was unaware that power shortages sometimes occur abroad.

She shared her painful experience with power shortages in South Africa during her Instagram live session.

She said,

“Any small thing them go take light oh; four hours, six hours. They go tell you say them go take am at intervals, them go dey send you messages. They come give am one name say na load shedding. Wetin you dey shed for the load? NEPA take light abi NEPA no take light?

“And wen dem take this light for here, no network, data everything no dey work. I go cinema dey watch movie dem take light…And for house, dem no get generator except like all these proper established places.

“Our own [for Nigeria] sef if light goes off we dey get network but here you no fit communicate, you no go get network. For my house [in Nigeria] even if them take light, I go on my gen. But here no gen to on…
The last one wey happen, I no when, I don dey darkness since, I dey wait to watch TV, my phone, everything don off, as dem bring light, I just go outside ‘NEPA don bring light oh!’. My neighbour come dey look me like say I dey mad.”

 

You may also like

Leave a Comment

About Us

NaijaPr blog is a social media blog, a product of Randomz Digital Marketing Ltd, a company established in 2013.  Read More

Userful Links

Latest Articles